
It’s all over
Aih
Ah! eh!
Ole
Eh! ole
Ah eh
Ole
Ole le le
Ole
Ah! eh!
Ole
Eh! ole
Ah eh
Ole
Ole le le
Ole
You wey dey chop anyhow (Ole)
How far? you wan kill person? (Ole)
Chop me, chop this, chop that (Ole)
Ole le le le (Ole)
You wey dey knack anything (Ole)
How far you wan wound person? (Ole)
Knack knack, Ole o!!
Ole
Hands on your head (Old soldier)
Go go, go lower
Ge ge
Game over
It’s all what?
It’s all over
Hands on your waist (Old soldier)
Go go, go lower
Ge ge
Game over
It’s all what?
It’s all over
You don do Dremo (Ole)
You come do of La La (Ole)
Now you wan do OBO
Ole o, ole
Last time you go see Banky (Ole)
Chop and clean mouth with Hand-ki (Ole)
Baby this (?)
Ole o, ole
Stop am
Go lower
It’s all over
Go lower
Guy wan thief my jam
E say e wan drop am (Ole)
That time we go see Van Dan
Ole o, ole
Shey you say you know Don Jazzy?
Say una meet for embassy (Ole)
You wan jonze your daddy
Ole o, ole
You wey dey chop anyhow (Ole)
How far? you wan kill person? (Ole)
Chop me, chop this, chop that (Ole)
Ole le le le (Ole)
You wey dey knack anything (Ole)
How far you wan wound person? (Ole)
Knack knack, Ole o!!
Ole
Hands on your head (Old soldier)
Go go, go lower
Ge ge
Game over
It’s all what?
It’s all over
Hands on your waist (Old soldier)
Go go, go lower
Ge ge
Game over
It’s all what?
It’s all over
Stop am
Go lower
Who you?
It’s all over
How do you form?
Go Lower

Leave a Reply